• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Charly Boy - Potopoto

    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни Charly Boy - Potopoto, а также перевод, видео и клип.

    Hmm hmn hmn hmn hmn haaaa
    Yekparikpa yekparikpa
    Pikin wey no know wetin kill him papa
    Hey dat same tin go kill lam o
    Aburugijo ehenh
    Aburugijo yes sir ehen obuu yekpe haa hah hah hah hahn
    Nija don hook o
    Yekparikpa o akpikijim ajukujam ajukujim ajukujam ajukujim ajukujigim jigim jigim jigim
    When I look up na commotion
    And I look down na frustration
    As I look my side na poto poto
    Na so so poto poto
    To reach the top na connection
    If you no get person na stagnation
    When I look my side na poto poto
    Hahn na so so poto poto ok
    One day one day our Nija go gud o ajigijim
    One day one day our mumu go do o
    Haa dis country dey fo our hand ha han
    Rise up and take e command ha han
    We dey see dem we no dey blind o Ha han
    We must talk our mind o ha han
    Or anyhow anyhow man must die o yekparikpa Haahn
    Haa next level hotu water e leyin ya ga kwakwa nuka biko nu
    Dem jus dey do us yeye
    See dem with their big bele
    Dem go dey use religion to cause plenty confusion
    Sometimes na tribalism
    Poverty and nepotism
    When hunger fire person e go weak e no go fit talk again
    Today today I say breeze go blow
    Fowl yaash go open eh masquerade de face go show o
    Hey today today I say barawo go know
    Say de owner dey for house
    Bad bad leaders dem go go
    When I look up na commotion
    And I look down na frustration
    As I look my side na poto poto
    Na so so poto poto
    To reach the top na connection
    If you no get person na stagnation
    When I look my side na poto poto
    Ha han na so so poto poto ok
    One day one day our Nija go gud o ajigijim
    One day one day our mumu go do o
    Haa dis country dey fo our hand ha han
    Rise up and take e command ha han
    We dey see dem we no dey blind o ha han
    We must talk our mind o ha han
    Or anyhow anyhow man must die o yekparikpa
    Ha han

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет