• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Diamo - Morning

    Просмотров:
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни Diamo - Morning, а также перевод, видео и клип.

    Di a mo
    Yea yea

    No mistaking I want no one but you , you
    cnd I go do anything to make your dreams come true
    Cause again and again I go run am all for you
    Na Wetin you do me baby , Na Wetin you do me baby

    I Dey down for you
    You dey putty man for lockdown , You Dey putty man for lockdown
    I Dey down for you o
    Can't go no where my chargie
    I Dey down for you yea
    You dey putty man for lockdown ,You Dey putty man for lockdown
    I Dey down for you o
    I Dey down for you

    Fire dey burn , inside the thing wey I feel for you
    Early in the morning , when I wake up I wan see you
    Fire dey burn , inside the thing wey I feel for you
    Early in the morning , when I wake up I wan see you
    Girl I wan see you tonight

    My nicca , my ginger
    My lover , my lover
    Mad over you, I don dey craze o
    Mad over you , I don dey craze eh

    Да да

    Не ошибаться, я никого не хочу, кроме тебя, ты
    cnd, я иду что -нибудь, чтобы твои мечты осуществились
    Потому что снова и снова я бегу, я все для тебя
    Na wetin, ты делаешь меня, детка, на влажной, ты делаешь мне, детка

    Я умираю для тебя
    Ты Дей Кэтти Человек для блокировки, ты Дей Путати Человек для блокировки
    Я ухожу за тебя
    Не могу пойти, где моя Чарги
    Я умираю за тебя, да
    Ты Дей Кэтти Человек для блокировки, ты Дей Путати Человек для блокировки
    Я ухожу за тебя
    Я умираю для тебя

    Огонь Дей Берн, внутри того, что я чувствую к тебе
    Рано утром, когда я просыпаюсь, я буду увидеть тебя
    Огонь Дей Берн, внутри того, что я чувствую к тебе
    Рано утром, когда я просыпаюсь, я буду увидеть тебя
    Девушка, я буду увидеть тебя сегодня вечером

    Моя Никка, мой имбирь
    Мой любовник, мой любовник
    Безумный, я не могу

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет