• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни eLDee - Champion

    Просмотров: 3
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни eLDee - Champion, а также перевод, видео и клип.

    Eldee the don
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men oo so fun wan hey oh
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men jen fi ye wan
    It goes one for the rhyme and two for the show
    Three tuale as I collect my doe
    Eh I follow say make una shake body
    Anytime I come around una go wan judi
    Omase Trybesmen no dey sing again
    E dey pain me o emi gan I dey feel the pain
    Mo de ti sun lo si yankee yes oh
    Mi o fa gburu pepper still rest o
    Wan ni mo salo si greener pastures
    Eni to lenu ko ma so ohun to fe so
    Mo tun ti de emi de logaa wan
    Eyin temi e bami ko e ba mi ko say
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men oo so fun wan hey oh
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men jen fi ye wan
    Ga ni anan zan fara da waka
    In mun basu wuri sai su bata
    Shi yaka sa muka dawo da sauti
    Eldee wan da bai so ubanshi
    Mutani'n mu ku taka rawa
    Daga Bauchi da Jos zuwa Kaduna
    Da Abuja da Kano har da Kebbi
    Yaushe za mu tashi biyar da rabi
    Ni ne oga pata pata
    Shugaba'n kasa kasa
    Ni ne oga pata pata
    Shugaba'n kasa kasa
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men oo so fun wan hey oh
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men jen fi ye wan hey oh
    If you're feelin me now then get up on the floor
    And let me take control shake something
    All up inna the yard you can't disregard
    Now grab a hold of your partner move something
    Thunder clap thunder clap
    Thunder clap thunder clap
    Whine ya waist whine ya waist
    Whine ya waist whine ya waist
    Signal the plane signal the plane
    Signal the plane signal the plane
    Scooby doo scooby doo
    Scooby doo
    Old school now
    Open close open close
    Open close open close
    Galala eh galala eh
    Galala eh bend down low
    Galala eh galala eh
    Galala eh galala eh
    Swo swo swo swo
    Ebami ko say
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men oo so fun wan hey oh
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men jen fi ye wan hey oh
    Omu bu Obi number one ngwa
    Omu bu Obi number one ngwa
    Enweron onye di kam mba
    Enweron onye di kam mba
    Omu bu Obi number one gini
    Omu bu Obi number one ngwa
    Enweron onye di kam mba
    Enweron onye di kam mba
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition hey oh
    Emi le n le men oo so fun wan
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men jen fi ye wan hey oh
    Murder dem murder dem
    Anytime diggi come he come murder dem
    Murder dem murder dem
    Anytime diggi come he come murder dem
    Clap una hands now me say clap una hands Eldee
    Number 1 I be the champion none of dem
    Dem fit to pose any competition
    Emi le n le men oo so fun wan
    Hey oh
    Hey oh

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет