• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни krizbeatz feat. Mr Eazi, Vanessa Mdee - Pamela

    Просмотров: 2
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни krizbeatz feat. Mr Eazi, Vanessa Mdee - Pamela, а также перевод, видео и клип.

    World way
    Ladies and gentlemen
    It's Krizbeat the drummer boy
    It's you boy Eazi
    Zaga what Zagadat
    Vee money on the track yeah
    Pamela don't leave me hanging
    E be for you love wey I dey wait ooh
    Anything I do oh
    Baby forgive oh
    Pamela don't leave me hanging
    For your love wey I dey wait ooo
    Anything I do oh
    Abeg make you forgive me oh
    Pamela don't leave me hanging oh ah
    Make you forgive me oh ah
    Pamela don't leave me hanging oh ah
    Pamela make you forgive me oh ah
    I want to be your number one
    Number one oh yeah
    Tell me make I carry gun I carry gun oh zagadat
    Baby me I say unto you oh baby
    If I man no get sin make he throw the first stone
    I say unto you oh baby
    Come and come and follow me go
    E be you be my oyoyo
    Baby make you never leave me solo
    If you leave me I go kolo
    I promise not to ever do like goat oh yeah
    Pamela don't leave me hanging oh
    E be for your love wey I dey wait oh
    Anything I do oh
    Baby forgive oh
    Pamela don't leave me hanging oh
    E be for your love wey I dey wait ooh
    Anything I do oh
    Abeg make you forgive me
    Pamela don't leave me hanging oh ah
    Make you forgive me oh ah
    Pamela don't leave me hanging oh ah
    Pamela make you forget me o ah
    Baby you dey make my life uneasy
    Walking in the streets I think so sleazy
    You hanging up with Aisha Fatima
    All of them know each other and they know me
    What are you crazy
    Maneno ya watu nauongo uongo
    Shobo za insta na longolongo
    Sikutatkii tena oouh no no
    Maneno ya watu nauongo uongo
    Shobo za insta na longolongo
    Baba baba baba unanidanganyaa
    Pamela don't leave me hanging oh
    E be for your love wey I de wait oh
    Anything I do oh
    Baby forgive oh
    Pamela don't leave me hanging oh
    E be for your love wey I dey wait oh
    Anything I do oh
    Abeg make you forgive me oh oh ah
    Pamela don't leave me hanging oh ah
    Make you forgive me oh ah
    Pamela don't leave me hanging oh ah
    Pamela make you forgive me oh ah

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет