• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни OssaiOfficial - Geneva

    Просмотров:
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни OssaiOfficial - Geneva, а также перевод, видео и клип.

    I'm on my own oh

    Shey if I talk them go say I too proud
    I never get money yet I full ground
    Them go say I too dey pose say me I dey do pass
    But na my style I go deliver
    Omo my level no be beginner
    I get goons wey go deliver
    We get tools they from Geneva

    Ginger, every single day I go ginger
    Lati me I no get holiday I go ginger
    Every single day I go ginger

    I'm in the club like 1-2step,
    But my guy if you step to me you fit end up dead
    I'm talking brains on the pavement
    Paramedics working hard to save him
    And I won't mind me I'm raving mad
    Came from a lady who raised me to always stand tall cant afford to be lazy
    Omo I go do am for you

    Shey if I talk them go say I too proud
    I never get money yet I full ground
    Them go say I too dey pose say me I dey do pass
    But na my style I go deliver
    Omo my level no be beginner
    I get goons wey go deliver
    We get tools they from Geneva

    I'm on my own oh

    Ginger, every single day I go ginger
    Lati me I no get holiday I go ginger
    Every single day I go ginger.

    Shey if I talk them go say I too proud
    I never get money yet I full ground
    Them go say I too dey pose say me I dey do pass
    But na my style I go deliver
    Omo my level no be beginner
    I get goons wey go deliver
    We get tools they from Geneva

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет