"Allah na
A-Allah sarki
Allah ka raya
Allah ka barmun
Jakodia ta
Uwa................ ba
Uwa................ ba
Bani kunu nace sa vinegar
Am a god like Odin I don turn militants
Tell the bandit I be Isakaba
I don come in colors ai na fi talibans
Gimme azul make you put with milik make i zazabi zazabi
Maza maza make you commot parade I no like to Dey gum body
Usmani Habila
Usmani Habila
Usmani
Usmani Habila
Usmani Habila
Usmani
Na paso da kwazo na people think say I be Burna boy
Arewa mafia when I commot I Dey carry Gun
Grammy no far nizan karba duka
Gimme kudi bani kalanguna
Money surplus e Dey biza biza
Well Alhamdullilah no be higher killer
Truth is bitter cannot sugarcoat it
Banzan yaro I don sabi OGs
Babanna she ne badanku duka
Ice on my neck, chap digadam
Allah na
A-Allah sarki
Allah ka raya
Allah ka barmun
Jakodia ta
Uwa................ ba
Uwa................ ba
Bani kidi
Bani kidi
Bani kidi
Bani kidi
Uh hun
Uh hun bani
Bani kidi
Bani kunu nace sa vinegar
Am a god like Odin I don turn militants
Tell the bandit I be Isakaba
I don come in colors ai na fi talibans
Gimme azul make you put with milik make i zazabi zazabi
Maza maza make you commot parade I no like to Dey gum body
Usmani Habila
Usmani Habila
Usmani
Usmani Habila
Usmani Habila
Usmani
Na paso da kwazo na people think say I be Burna boy
Arewa mafia when I commot I Dey carry Gun
Grammy no far nizan karba duka
Gimme kudi bani kalanguna
Money surplus e Dey biza biza
Well Alhamdullilah no be higher killer
Truth is bitter cannot sugarcoat it
Banzan yaro I don sabi OGs
Babanna she ne badanku duka
Ice on my neck, chap digadam
Allah na
A-Allah sarki
Allah ka raya
Allah ka barmun
Jakodia ta
Uwa................ ba
Uwa................ ba"