• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Destiny Boy - One Transaction

    Просмотров:
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни Destiny Boy - One Transaction, а также перевод, видео и клип.

    I'm a hustler
    I dey work I dey pray
    Mio sheree hustler get pay day oh (pay day oh)
    Omo'ba work for the dough
    No dey dull make you hustle
    You know say na one day oh (one day oh)
    One transaction pere oh (pere oh)
    Eje k'owo mi pe oh (pe oh)
    No dey ko Iyan mi kere oh (kere oh)
    Nigga no time for play play
    Because people mad oh
    Dem go do you bad oh
    Dem go kill your vibe oh
    You go shout why oh
    Because people mad oh (mad oh)
    Dem go do you bad oh (bad oh)
    Dem go kill your vibe oh (vibe oh)
    You go shout why oh
    Some people dey wey be say
    Dem no dey send at all send at all
    Some people dey wey be say
    Dem no dey care at all
    Malo wo'ju Uche won
    Omo oro mi malo foh
    Iwo shati kala tan kala tan
    Kala tan kala tan kala oh
    Ile aye fun'gba diee ni oh
    Omo ara'ye e she'ree oh
    Because people mad oh
    Dem go do you bad oh
    Dem go kill your vibe oh
    You go shout why oh
    Because people mad oh (mad oh)
    Dem go do you bad oh (bad oh)
    Dem go kill your vibe oh (vibe oh)
    You go shout why oh
    Shey you be friend
    Shey you be friend or foe
    Shey you be real friend or fake friend
    Tell me which one you belong to
    Ile aye fun'gba diee ni oh
    Omo ara'ye e she'ree oh
    I'm a hustler I dey work I dey pray
    Mio sheree hustler get pay day oh (pay day oh)
    Omo'ba work for the dough
    No dey dull make you hustle
    You know say na one day oh (one day oh)
    One transaction pere oh (pere oh)
    Eje k'owo mi pe oh (pe oh)
    No dey ko Iyan mi kere oh (kere oh)
    Nigga no time for play-play
    Because people mad oh
    Dem go do you bad oh
    Dem go kill your vibe oh
    You go shout why oh
    Because people mad oh (mad oh)
    Dem go do you bad oh (bad oh)
    Dem go kill your vibe oh (vibe oh)
    You go shout why oh
    Because people mad oh
    Dem go do you bad oh
    Dem go kill your vibe oh
    You go shout why oh
    Because people mad oh (mad oh)
    Dem go do you bad oh (bad oh)
    Dem go kill your vibe oh (vibe oh)
    You go shout why oh

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет