• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни KCee feat. Jaya - Slow Mo

    Просмотров:
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни KCee feat. Jaya - Slow Mo, а также перевод, видео и клип.

    Wuwuwuwu
    Oh uh oh
    Ehhh
    Oh uh oh oh
    Jaysynths give
    Dem dey fireeee


    Girl your body soft like a sofa (yea)
    She want to pull down my jogger (yea)
    She want to do like magician
    Oh na na na
    Girl your body hot like a toaster (yea)
    She wanna pull down my nicker (yea)
    She wanna do like magician
    Oh na na
    How can I resist this one thing
    You go born pikin
    If I knack something
    Are you down
    I’m not into fronting
    Are you down
    I’m not in fronting
    Ohhhhhhh

    How can I resist this one thing
    You go born pikin
    If I knack something
    Are you down
    I’m not into fronting
    Are you down
    Ohhhhhh


    I want to give you inn
    Slow motion
    Give you inn
    Slow motion
    I want to give me you in
    Slow motion
    Give you inn
    Slow motion
    I want to give you innnnn
    Shey me bad and capable
    I want to give you inn
    Slow motion
    Give you inn
    Slow motion


    Bottle water no ogogoro
    if I put am you go worry go
    Wetin you dey find go for the sokoto
    E dey inside my shokoto
    Ahahaha
    Girl I want make we dey jogodo
    Na your waist wey dey barb my bololo
    Lord Almighty knows
    This is pure emotion
    Ahahahaahaha
    If I put you down you go baptise me
    Baby see my ship e dey capsize in
    Make you tell the priest make e come preach
    As you dey unleash
    E dey sweet
    E dey confuse me
    I know say all your friends don dey notice me
    Baby love e sweet but e no easy
    If love is a crime I go go prison
    I don see many things and you know ahhhh

    How can I resist this one thing
    You go born pikin
    If I knack something
    Are you down
    I’m not into fronting
    Are you down
    I’m not in fronting
    Ohhhhhhh
    How can I resist this one thing
    You go born pikin
    If I knack something
    Are you down
    I’m not into fronting
    Are you down
    Ohhhhhh


    I want to give you inn
    Slow motion
    Give you inn
    Slow motion
    I want to give me you in
    Slow motion
    Give you in
    Slow motion
    I want to give you innnn (oohhhh)
    Say me bad and capable
    I want to give you in
    Slow motion
    Give you in
    Slow motion
    Break it

    Jaysynths give
    Dem dey fire
    Wuwuwuwu

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет