| | Текст песни Kjb Remilex - Ninety Nine Dayz Просмотров: 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным Тут находится текст песни Kjb Remilex - Ninety Nine Dayz, а также перевод, видео и клип. Yeeee Boi ọwa haa yea yea haa Bay pon Tamrege ju bayi Digidigi Tamrege ju bayi ló o Tamrege ju bayi ló
Dem say 99 days for the thief And then the one day for the owner Bobo no go die Unless toba darugbo Grinding till we make am for the street Love is not a portion for weak But we still try hard Too survive am Music industry hard And na money fit too sort am My sound must too travel overseas On ah Radio Wa N'gbó On ah Teli o Wa N'ri Jékan dami mó o bami Ébami shami ami ashé On ah Radio Wa N'gbó On ah Teli o Wa N'ri Jékan dami mó o bami Ébami shami ami ashé
Deep down na you dey cover me No lies, i don dey tire séé Cus me i don dey street for many years Too get the money séé My time don dey near So bad man no dey fear . We taking,we taking over (Phone call) Hello baba God I been don dey call you for a very long time But as you no come pick na People no dey reason my matter Dem dey do me anyhow Baba But as you don pick now ehn Baba abeg Dey With me till the end of time Make your blessings rain on me Make my star shine Allover the world baba I know say you fit run am E no hard you baba Do am for me
Eleda mi lo N'soro Ori mi órí mi ló N'pe ire wale Make i no dey like bóló Na why i dey call on you baba eh Eleda mi lo N'soro Ori mi órí mi ló N'pe ire wale Make i no dey like bóló Na why i dey call on you baba eh Kómó alashó mawó akisa Kómó éléran majé egun Kómó éléshin marin nilé o eh
Kemi mabawón wó akisa o Kemi maba wón jé egun Laye mi o Baypon Йи-и-и! Парни, слушайте, да-да, ага! Вот так! Всё будет именно так! Точно-точно! Всё будет именно так! Всё будет именно так!
Говорят: вору — 99 дней, А один день — хозяину. Наш парень не умрет, Разве что от старости. Мы вкалываем, пока не добьемся успеха на улицах. Любовь — не удел слабых, Но мы всё равно стараемся, Чтобы выжить в ней. Музыкальная индустрия сурова, И только деньги могут всё уладить. Мой звук должен разлететься по всему миру! По радио — Пусть услышат! По телевизору — Пусть увидят! Пусть узнают моё имя, помогите мне! Помогите мне оставить свой след, да будет так! По радио — Пусть услышат! По телевизору — Пусть увидят! Пусть узнают моё имя, помогите мне! Помогите мне оставить свой след, да будет так!
Глубоко внутри — это ты меня оберегаешь. Без вранья: я уже порядком устал. Ведь я на улицах уже много лет, Пытаясь заработать денег. Моё время уже близко, А потому настоящий мужик ничего не боится. Мы берём, мы берём всё на себя (Телефонный звонок) Привет, Баба Бог Я звоню тебе уже очень давно Но ты не отвечаешь Люди не понимают моих дел Они делают со мной всё, что хотят, Баба Но ты ответил Баба, пожалуйста, будь со мной до конца времён Пусть твои благословения прольются на меня Пусть моя звезда сияет по всему миру, Баба Я знаю, что ты можешь это сделать Это несложно, Баба Сделай это для меня
Eleda mi lo N'soro Ori mi órí mi ló N'pe ire wale Пусть мне не нравится болтовня Вот почему я звоню тебе, Баба Eleda mi lo N'soro Ori mi órí mi ló N'pe ire wale Пусть мне не нравится болтовня Вот почему я зову тебя, баба, а Комо алашо маво акиса Комо éléran majé egun Комо элешин марин ниле о да
Кеми Мабавон с Акисой Кеми Маба выиграла у меня Лайе ми о Байпон Опрос: Верный ли текст песни? ДаНет Вконтакте Facebook Мой мир Одноклассники Google+ | |