| | Текст песни Patoranking feat. Davido - Confirm Просмотров: 3 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным Тут находится текст песни Patoranking feat. Davido - Confirm, а также перевод, видео и клип. Shekpe Baddest World best Edumare give me this money Cause this people dem dey do wetin funny eeh Baba give me this money Cause this people dem dey do wetin funny eeh As I wake this morning The first thing wey come my mind na How to make this money As I wake this morning I tell myself say omo na to make this money Confirmation season, confirm Oil and gas we confirm Plenty money confirm Higher higher confirm o Confirm Market woman confirm Danfo driver confirm Everybody confirm o Love I love this I love this life Love I love this Love I love this I love this life Love I love this Edumare give me this money this money eh Cause this people dem dey do wetin funny eeh Baba give me this money this money Cause this people dem dey do wetin funny eeh Aiy aiy aye aye make this money yeah Baba God answer my prayer eeh Aiy aiy aye aye make this money yeah Oluwa come answer my prayer eeh Shekpe My wire no dey ever get dull season My accountant client calling me But my eye e dey your body yeahhhh Oh eh Omalicha give me something As Jamaica no gree for me But Anita don plan konji for me But no oh Shey you dey look the man look the man The designer fit the man look the brand No be china 150 grand on my hand This is shower they said Dom Perignon Me I no dey ever dey worry Na my God dey provide this money Omo na why I dey dash this money Honey No no oo Garnish master confirm Freeway self dey confirm Adeleke money confirm Confirm eeeeeeeh Naija people confirm Ghana Cedis confirm Osun money confirm Confirm Love I love this I love this life Love I love this Love I love this I love this life Love I love this Shekpe Edumare give me this money this money Cause this people dem dey do wetin funny eeh Baba give me this money Cause this people dem dey do wetin funny eeh Aiy aiy aye aye make this money yeahh Baba God answer my prayer eeh Aiy aiy aye aye make this money yeah Oluwa come answer my prayer eeh Confirmation season confirm Oil and gas we confirm Plenty money confirm Higher higher confirm o Shekpe Самый плохой Лучший в мире Edumare, дай мне эти деньги Потому что эти люди делают это смешно, ээх Baba, дай мне эти деньги Потому что эти люди делают это смешно, ээх Когда я просыпаюсь этим утром Первое, что приходит мне в голову na Как заработать эти деньги Когда я просыпаюсь этим утром Я говорю себе, что должен заработать эти деньги Сезон подтверждения, подтверждаю Нефть и газ мы подтверждаем Много денег подтверждаем Выше выше подтверждаем o Подтверждаем Женщина на рынке подтверждает Водитель Danfo подтверждает Все подтверждают o Люблю, я люблю это, я люблю эту жизнь Люблю, я люблю это Люблю, я люблю это, я люблю эту жизнь Люблю, я люблю это Edumare, дай мне эти деньги, эти деньги eh Потому что эти люди делают это смешно, ээх Baba, дай мне эти деньги, эти деньги Потому что эти люди делают это смешно, ээх Aiy aiy aye aye make this money yeah Баба Боже, ответь на мою молитву eeh Ай ай ай ай ай сделай эти деньги yeah Олува приди ответь на мою молитву eeh Шекпе Мой провод никогда не будет скучным сезоном Мой клиент-бухгалтер звонит мне Но мои глаза и твое тело yeahhhh О эй Омалича, дай мне что-нибудь Как Ямайка не гри для меня Но Анита не планируй конджи для меня Но нет oh Эй, ты выглядишь как мужчина, выглядишь как мужчина Дизайнер подходит мужчине, выглядишь как бренд Нет, будь то 150 тысяч в моей руке Это душ, они сказали Dom Perignon Я никогда не беспокоюсь Нет, мой Бог не дает эти деньги Омо на, почему я трачу эти деньги Дорогая Нет нет oo Мастер гарнира подтверждает Самостоятельно на автостраде подтверждает Деньги Adeleke подтверждают Подтверждают eeeeeeeh Люди Naija подтверждают Седи Ганы подтверждают Деньги Osun подтверждают Подтверждают Любовь, я люблю это я люблю эту жизнь Люблю это Люблю это я люблю эту жизнь Люблю это я люблю это Шекпе Эдумаре дай мне эти деньги эти деньги Потому что эти люди делают это смешно, ээх Баба дай мне эти деньги Потому что эти люди делают это смешно, ээх Ай ай ай ай ай сделай эти деньги, дааа Баба Боже, ответь на мою молитву, ээх Ай ай ай ай ай сделай эти деньги, дааа Олува приди, ответь на мою молитву, ээх Сезон подтверждения, подтверждаем Нефть и газ, мы подтверждаем Много денег, подтверждаем Выше, выше, подтверждаем о Опрос: Верный ли текст песни? ДаНет Вконтакте Facebook Мой мир Одноклассники Google+ | |