• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Simi, Falz - Mind Your Bizness

    Просмотров: 2
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни Simi, Falz - Mind Your Bizness, а также перевод, видео и клип.

    Hello
    Hello how far
    I get gist for you o
    Ah what's up
    You know that girl with 20k followers on IG na
    Which one
    Dat girl that is always shaking her bum bum dat is always doing oh keep popping
    Dat girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
    Hehe why na
    Omo baba na scam
    Ehn
    Why you too dey talk o
    Shey you no dey tire
    Ejo e nle njo wey no concern you
    Na there dem go find you
    You no get work o
    Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
    She don get belle
    Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
    She sell pepper o
    Na for your mouth dem go hear am
    Busy body don come may you fear am
    Uncle face your work o
    Mind your business
    Mind your business
    Who say make you no mind am
    Mind your business
    Busy body o
    Mind your business
    If you no like am
    Mind your business
    Na lie
    I no fit lie give you na Kemi sef dey there
    I dey there
    Her makeup don wash finish
    Nothing to write home about
    No be that one come pain me pass o
    Na that her boyfriend
    Well done sir
    Mr talker eku ise
    Mr wetin no concern me reporter dat's right
    Simi don marry Adekunle but why was Falz invited
    How is that your concern short up
    Why don't you face your work aunty Uche
    You go chook your mouth everywhere like ekute wo wo
    You no dey let sleeping dog lie
    Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat
    Leave talk leave amebo leave chat face front
    Find business wey you fit start fit start
    Take tea. Drink that mind your biz wax
    Open your ear when you're listening to this track
    Na for your mouth them go hear she buy three cars
    But say she just use her mama do ritual amebo
    You say Sade just dey reach 32 years
    But she never still marry make she do fast
    Mind your business
    Mind your business
    Who say make you no mind am
    Mind your business
    Busy body o
    Mind your business
    If you no like am
    Mind your business
    Wait o
    No be that her boyfriend wey dey give am Porsche assurance
    Believe you me
    Wetin I see no be Porsche assurance na okada assurance
    Jesus
    God save us dear
    You dey put your mouth uhm alakori oh
    For the thing wey no concern you thing wey no concern yo
    Aabosi ooooo
    The thing wey you dey find go find you
    Mind your business
    Mind your business
    Who say make you no mind am
    Mind your business
    No be by force oh
    Mind your business
    If you no like am
    Make you Mind your business
    Ole

    Привет
    Привет, как далеко
    Я понял суть для тебя o
    А, как дела
    Ты знаешь ту девушку с 20 тыс. подписчиков в IG na
    Какая из них? Та девушка, которая всегда трясет своей попой, которая всегда делает, о, продолжай щелкать
    Эта девушка, полагаю, носит фильтр везде, куда она идет o
    Хе-хе, почему нет
    Омо баба на мошенничестве
    Эн
    Почему ты тоже говоришь o
    Эй, ты не устала
    Эй, эй, нет, мы не беспокоимся о тебе
    Нет, они тебя найдут
    У тебя нет работы o
    Нет, для твоего рта они идут, слышат, как Симисола становится красавицей
    Она не становится красавицей
    Нет, для твоего рта они идут, слышат, как Билики продают перец
    Она продает перец o
    Нет, для твоего рта они идут, слышат, как я
    Занятое тело не приходит, может, ты боишься меня
    Дядя смотрит на свою работу o
    Не лезь в чужие дела
    Не лезь в чужие дела
    Кто сказал, что не лезь в чужие дела
    Не лезь в чужие дела
    Занятое тело o
    Не лезь в чужие дела
    Если тебе не нравится я
    Не лезь в чужие дела
    Na lie
    Я не могу лгать тебе, Кеми, я там
    I'm they're there
    Ее макияж не смыт
    Na not to write home about
    Не будь той, которая пришла, причинила мне боль
    Na that her boy
    Молодец, сэр
    Mr talker eku ise
    Mr wetin не беспокоит меня, репортер, это правильно
    Simi don't married Adekunle, но почему был приглашен Falz
    Как это тебя беспокоит?
    Почему ты не занимаешься своей работой, тетя Uche?
    Ты идешь и затыкаешь рот везде, как ekute wo wo
    Ты не даешь спящей собаке лежать
    Милая, ты знаешь, скажи на любопытство, которое убьет кошку
    Оставь разговор, оставь амебо, оставь чат лицом вперед
    Найди дело, которое тебе подходит, начни, начни
    Выпей чаю. Выпей этот воск для ума твоего дела
    Открой ухо, когда слушаешь этот трек
    Нет, для твоего рта они идут, слышишь, она покупает три машины
    Но говоришь, что она просто использует свою маму для ритуальных амебо
    Ты говоришь, Сад только что достигла 32 лет
    Но она так и не вышла замуж, заставь ее сделать это быстро
    Не лезь в чужие дела
    Не лезь в чужие дела
    Кто сказал, что не волнует тебя, я
    Не лезь в чужие дела
    Занятое тело о
    Не лезь в чужие дела
    Если тебе не нравится, я
    Не лезь в чужие дела
    Подожди о
    Нет, это ее парень, который дает мне гарантию Porsche
    Поверь мне
    Что я вижу, это гарантия Porsche на окада
    Иисус
    Боже, спаси нас, дорогая
    Ты засунул свой рот, эм, алакори, о
    За то, что тебя не касается, то, что тебя не волнует, я
    Aabosi ooooo
    То, что ты найдешь, найдет тебя
    Не лезь в чужие дела
    Не лезь в чужие дела
    Кто сказал, что не волнует тебя, я
    Не лезь в чужие дела
    Нет быть силой о
    Не лезь не в свое дело
    Если тебе не нравится я
    Заставить тебя Не лезь не в свое дело
    Оле

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет