| | Текст песни Timaya - God You Are 2 Much Просмотров: 2 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным Тут находится текст песни Timaya - God You Are 2 Much, а также перевод, видео и клип. Olotu dan kpoda yeh My God you are too much yeh God you are three much yeh Thank you for talent yeh chai Timaya don explode yeh, chai Olotu dan kpoda yeh Gbarakuma gbarukuma dan kpoda yeh Apart from music I no see wetin I for do eh Apart from music I no see wetin I for do eh Apart from sing I dey sing I dey sing I dey sing I dey sing chai Apart from music I no see wetin I for do, eh Everybody say eyes up Everybody eyes up Everybody make una mental because Timaya music make una mental yeh Udunkulu eh Timaya make you gbangbocha eh Egberi Papa gbangbocha eh Everybody make una leave me eh chai Music too much for my body eh chai I no fit explain am Everybody say chai aboku God you are too much yeh God you are three much yeh Thank you for talent yeh Timaya don explode yeh Olotu dan kpoda yeh Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh When I say I blow I discover my talent eh When I was very very young yeh My mama say na school o make I go Make I become a banker yeh Dem wan me to take over my papa wetin e be yeh chai When I try to dey go school my brother I no fit ye Book e no enter my brain My brother make e no be by force ye chai I decided to sing my song my brother this na true story eh Kay Solo my brother abeg make you tell them the story eh Na when I went to Alaba I go look for one marketer Na so dem carry me play dem say my music e no follow at all yeh chai E no reach the Lagos standard Now make una dey see me eh chai Every marketer na so them just dey follow me Now them want to buy me Everybody dem want to sell me I say if not for Danco Music where I for dey I dey If not for Wisdom Odogwu where I for dey today chai Dem don dey see me eh Everybody dey love me eh Make una just free me like my brother Terry G chai T J na my friend o Abu Ventures na my paddy o What about Obiano Akin Jones Everybody na my friend eh They want to buy my song My brother na different collabo chai One collabo from another Na different different people eh Ekperi fada o I say Timaya kpokada o And the thing wey I be today o My brother na chinekeme eh Chinekeme Chinekeme Chinekeme chai Terry G let's go back to the chorus chai chai My God now you are too much yeh God you are three much yeh Thank you for talent yeh Timaya don explode yeh Eh olotu dan kpoda eh kpaoda eh kpoda eh Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh Well I sing say Dem call me Timaya Just because I'm getting higher Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa people eh chai Dem call me their tonyontonyon soldier eh Eh dem say I dey connected just like Turaya E no get wire My guy I no get to tire Eh everybody just look at me like say I be your attire chai Make una dey dance o Everybody come feel me o My music e too dey sweet for your ear E be like say na juju o no be juju o Na Jehova God day do am o Everybody make you dance and wine And make you dance to the gbedu o Eh everybody kpoda eh kpaoda eh say kpoda eh Everybody make una kpoda eh kpaoda eh chai Олоту и кпода йе Боже мой, ты слишком много, йе Боже, ты втрое больше, йе Спасибо за талант, йе, чай Тимая не взрывается, йе, чай Олоту и кпода йе Гбаракума и кпода йе Кроме музыки, я не вижу, что я делаю, э Кроме музыки, я не вижу, что я делаю, э Кроме пения, я пою Я пою, я пою, я пою, чай Кроме музыки, я не вижу, что я делаю, э Все говорят: "Подними глаза" Все смотрят вверх Все делают ненормальным, потому что Музыка Тимая делает ненормальным, йе Удункулу, э, Тимая делает тебя гбангбоча, э Эгбери Папа гбангбоча, э Все заставляют меня покинуть, э, чай Музыка тоже много для моего тела, эх, чай Я не могу объяснить, что это Все говорят, что чай абоку Боже, ты слишком много, да Боже, ты втрое больше, да Спасибо за талант, да Тимая не взрывается, да Олоту и кпода, да Гбаракума гбарукума и кпода, э Когда я говорю, что взрываюсь, я открываю свой талант, э Когда я был очень-очень молодым, да Моя мама сказала, что я пойду в школу Сделаю так, чтобы я стал банкиром, да Они хотят, чтобы я занял место моего папы, что будет, э, чай Когда я пытаюсь пойти в школу, мой брат, я не могу, да Книга не входит в мой мозг Мой брат не может быть силой, э, чай Я решил спеть свою песню, мой брат, это правдивая история, э Кей Соло, мой брат, умоляю, чтобы ты рассказал им эту историю, э Нет, когда я поехал в Алабу, я пойду искать одного маркетолога Нет, так Они несут меня, играют, говорят, мою музыку, и никто за мной не следит, да? Он не достигает уровня Лагоса. Теперь заставьте их увидеть меня, да? Каждый маркетолог, так что они просто следуют за мной. Теперь они хотят меня купить. Все хотят меня продать. Я говорю, если бы не Danco Music, где я, я бы был. Если бы не Wisdom Odogwu, где я сегодня, чай. Они не видят меня, да. Все любят меня, да. Сделайте так, чтобы она просто освободила меня, как моего брата Терри Джи. TJ — мой друг. Abu Ventures — мой падди. Как насчёт Obiano Akin Jones? Все — мои друзья, да? Они хотят купить мою песню. У моего брата другая коллаборация. Одна коллаборация от другой. Разные разные люди, да. Экпери фада о. Я говорю, Тимая кпокада о. И то, чем я буду сегодня. Мой брат — китай. эх Чинекеме Чинекеме Чинекеме чай Терри Джи, давай вернёмся к припеву, чай, чай. Боже мой, теперь ты слишком много, да. Боже, ты втрое больше, да. Спасибо за талант, да. Тимая не взрывается, да. Эх, олоту и кпода, эх, кпаода, эх, кпода. Гбаракума и кпода, эх. Ну, я пою, говорю. Дем называют меня Тимая. Просто потому, что я поднимаюсь. На мне будет Эгбери Папа 1 людей Байелсы, эх, чай. Дем называют меня своим солдатом-тоньон, эх. Эх, говорят, что я связан, как Турая. Эх, не доставай провода. Мой парень, я не устаю. Эх, все просто смотрят на меня, говорят, я твой наряд, чай. Заставьте их танцевать. Все, приходите, почувствуйте меня. Моя музыка тоже. Сладко для твоего уха E be like say na juju o no be juju o Na Jehova God day do am o Все заставят вас танцевать и вино И заставят вас танцевать под gbedu o Eh everyone kpoda eh kpaoda eh say kpoda eh Все заставят una kpoda eh kpaoda eh chai Опрос: Верный ли текст песни? ДаНет Вконтакте Facebook Мой мир Одноклассники Google+ | |