Baba for the things you've done for me
I no fit explain the joy I feel
Cos your love dey sweet my body
For the goodness and the mercy
Steadily standing by me
From nobody to somebody
Good good things
Wey you do for me
Pass wetin ordinary
Eyes can see
I can't explain
Joy joy joy
Is All of my desires
Everywhere I go
Joy dey follow me
Joy joy joy
Is All of my desires
Everywhere around me
All I see is joy
I no fit count wetin you
Don do for me
No no
Lord I can't explain
Na you dey keep my family
Dey Make us dey live
Very happily
I know say
I can't explain
Shey na you give me favor
You bless me and my neighbor
Oh my Lord and my saviour
Lord you are more than able
Shey na you give me favor
You bless me and my neighbor
Oh my Lord and my saviour
Lord you are more than able
Everybody
Baba God don do am o
Baba God don do am
Baba God don do am o
Baba God don do am
He do me welu welu
Goodu goodu
Baba God don do am
Baba God don do am o
Baba God don do am
Baba don settle am o
Baba God settle am
Баба, за то, что Ты сделал для меня
Я не могу выразить ту радость, которую чувствую,
Ведь Твоя любовь сладка моему телу
За доброту и милосердие
Ты непоколебимо стоишь рядом со мной
От кого-то к кому-то
Хорошие, хорошие вещи
Что Ты делаешь для меня
Проходит мимо обычного
Глаза видят
Я не могу объяснить
Радость, радость, радость
Это все мои желания
Куда бы я ни пошел
Радость следует за мной
Радость, радость, радость
Это все мои желания
Везде вокруг меня
Всё, что я вижу, это радость
Я не могу сосчитать, что Ты делаешь для меня
Нет, нет
Господь, я не могу объяснить
Ты хранишь мою семью
Ты помогаешь нам жить
Очень счастливо
Я знаю, говорю
Я не могу объяснить
Ты даруешь мне милость
Ты благословляешь меня и моих соседей
О Господь мой и Спаситель мой
Господь, Ты превыше всего.
Господи, Ты даруешь мне милость.
Ты благословляешь меня и моего соседа.
О, Господь мой и Спаситель мой.
Господь, Ты превыше всего.
Все.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, Боже, не делай меня.
Он сделает мне хорошо.
Гуду, хорошо.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, Боже, не делай меня.
Баба, не делай меня.