• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни BeLieVe - Oga

    Просмотров:
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни BeLieVe - Oga, а также перевод, видео и клип.

    No delay oh, You're always on time
    You no dey fail oh,
    You're the first and the last
    what You say oh, it must come to pass
    I hail Your name oh, cos You be Oga

    (Lord Jesus, say na You be Oga
    yeah na You be Oga oh,
    na You be my Oga) x2
    Lord Jesus yeah yeah

    It must come to pass oh oh,
    wetin You talk oh oh
    For my life, I'm counting on You Lord
    for my life, I'm waiting on You Lord
    for my life, I'm holding on You
    for my life, I'm waiting on You

    No delay oh, You're always on time
    You no dey fail oh,
    You're the first and the last
    what You say oh, it must come to pass
    I hail Your name oh, cos You be Oga
    Lord Jesus

    It must come to pass oh oh,
    cos You be Oga oh oh oh
    (what I want, You got it, You got it
    what I need, You've done it, You've done it) x2

    (You be Oga over my matter,
    I just dey move in Your radar,
    I just dey still in cover,
    I just dey rest in Your shelter) x2
    my protector yeah yeah yeah
    na You be Oga oh oh oh yeah yeah
    Lord na You be Oga,
    when You show, You be Oga
    when You talk, You be Oga
    when You give, You be Oga oh
    when You help, You be Oga
    when You save, You be Oga
    when You do, You be Oga
    Anything You be Oga oh oh

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет