• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Burna Boy - Deja Vu

    Просмотров: 2
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни Burna Boy - Deja Vu, а также перевод, видео и клип.

    Say me no give you chance o my baby
    Your body fire but me I be dragon
    Baby I no fit lie lt's a bad one
    And when you burst and whine lt's a centre of attraction
    Mammi all I wanna do
    Is to put my thing all over you
    Deju vu how lt feels
    Like we already falling in love in love in love
    Be like say we dan do am before before before
    Mo se temi die die die die die die die die die
    People wey no see dem go hear
    Na man wey dey reason dey scratch beard beard make you dey hear
    Mo se temi die die die die die die die die die
    I just want to hold your body jeje
    I no go fit to do am without your help
    So why your voice dey halla halla
    Like say no be your choice to follow follow
    Abi your boy for twitter gan
    I get different styles to ginger you
    Mammi all I wanna do
    Is to put my thing all over you
    Deju vu how it feels
    Like we already falling in love In love In love
    Be like say we dan do am before Before before
    Mo se temi die die die die die die die die die
    People wey no see them go hear
    Na man wey dey reason dey scratch beard beard make you dey hear
    Mo se temi die die die die die die die die die
    I just want to hold your body jeje
    I no go fit to do am without your help
    People make we tell you something
    If you see fine girl wey you gbadun her body
    She tell you say the man wey she follow come na her cousin
    Then you come discover that it really wasn't eh woo
    Say if you give me chance o my baby
    You no go ever need another man o my baby
    I say make I show you things wey no go understand o my baby
    I dey see am for your face say you want to come around o my baby eh woo
    Mammi all I wanna do
    Is to put my thing all over you
    Deju vu how it feels
    Like we already falling in love in love in love
    Be like say we dan do am before before before

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет