• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Styl-Plus - Four Years

    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни Styl-Plus - Four Years, а также перевод, видео и клип.

    S T Y L Plus
    Oh yeah we still dey o
    Four years don waka
    We still dey carry go
    Nobody waka nobody go solo
    Baba God o our case e oo na Your grace o
    Adupe o
    People talk say khaki no be leather
    But we have stayed through the rain and the stormy weather
    Whether dem like am or whether dem no send or whether dem pretend
    We still dey o
    People talk say one day e go better
    But I say that today is already better
    For my left and my right
    I see Tunde and Zeal
    Wetin I fee eel be say
    Four years don waka hmm
    We still dey carry go carry go
    Nobody waka nobody go solo
    Baba God o ahahmm our case e oo na Your grace o
    Adupe o I say
    Four years don waka
    We still dey carry go
    Nobody waka nobody go solo
    Baba God o Baba our case e oo our case na Your grace o na Your grace o
    Adupe o hmm
    And people say we go breakup when we make money
    We have met and have stayed as a family e yeah e
    Whether we fight o or whether we quarrel over money or girl
    We still dey o
    People talk say na me go first go solo
    Then I wander how they can see tomorrow o o
    Where would I be without Shifi and Tunde eh
    Maybe I go wound eh eh eh
    Four years don waka waka waka
    We still dey carry go we still dey hustle
    Nobody waka nobody go solo nobody
    Baba God o e she e our case e oo na Your grace o
    Adupe o ooh uuh uu
    Four years don waka hey
    We still dey carry go
    Nobody waka nobody go solo ko se ni keni nobody
    Baba God o our case e oo na our case e oo na Your grace o
    Adupe o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o
    1997 was the year I met Shifi
    Later we were joined by Lanre and Yemi
    1998 Lanre passed away
    Zeal came with a brighter day
    Two double 03 came T-jazz and Joey
    Sunky and Mekoyo produced Olufunmi
    Oh how I wish Lanre and Yemi were here
    But I thank you Lord cause
    Four years don waka yes
    We still dey carry go carry go o
    Nobody waka nobody go solo go solo
    Baba God o my Father Lord our case e oo our case e o oo na Your grace o na Your grace o so we thank You Lord
    Adupe o
    Four years don waka yea I
    We still dey carry go
    Nobody waka nobody go solo
    Baba God o Baba God o our case e oo our case e oo na Your grace o na Your grace o
    Adupe o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o o o
    Baba a dupe o
    We still dey oo

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет