| Текст песни Styl-Plus - Only God Просмотров: 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным Тут находится текст песни Styl-Plus - Only God, а также перевод, видео и клип. Ahah let's go Ah eh ah Ah eh ah Ah eh ah Yes o (Ewooo eh) Style Plus io (Ewooo eh) Mekoyo (Ewooo eh) We don come again io (Ewooo eh) Trust in God ehh Believe in God ehh Trust in God ehh Omo believe in God ehh Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know) Na only God where you dey pain body o (Na only God know na only God know) E know when you dey suffer (Ewooo eh) E know when you go hammer (Ewooo eh) Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh) Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh) My people take heart io We know say sometimes e dey hard io Weather you dey Naija or overseas io We know say to survive no easy ooo Some people wan go school io But dem no get money Dem dey road di suffer People wey go school io Wey suppose get money Follow dey road di rough am But if you believe in papa God io Job and money go soon come io You go stop to dey cry and start to laugh io In God's time cuz na only God know Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know) Na only God where you u di make money o (Na only God know na only God know) E know when you dey suffer (Ewooo eh) E know when you go hammer (Ewooo eh) Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh) Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh) My people make wona hear me o Cuz the way wona dey do e don dey fear me o You dey see the money wey ya brother get io You come dey jealous di shokoto and shert io Some people wan confuse you o You go see their money Come start to hustle No allow dem use you o Dem go play you cornie Come start to curse you But if you believe in papa God io Bad bad people dem go all run io You go stop to hustle and start to bubble o In God's time cuz na only God know Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know) Na only God where you dey pain body o (Na only God know na only God know) E know when you dey suffer (Ewooo eh) E know when you go hammer (Ewooo eh) Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh) Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh) Eyooo eh If you believe in God eh (Eyooo eh) Follow me sing eh (Eyooo eh) Everybody come sing along eh (Eyooo eh ohoo) Trust in God ehh Believe in God ehh Trust in God ehh Omo believe in God ehh I know what's going on in your mind You think you're running out of time Your friend's got a house and a flashy car You feel you're so so far behind But as the bees di produce their honey eh Na so you go make your money eh And if you trust in God Omo he will take you to the top Omo celebrate and dance io Don't let anybody change you oo Na only God dey tey ticket io Cuz na only God know Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know) Na only God where you dey pain body o (Na only God know na only God know) E know when you dey suffer (Ewooo eh) E know when you go hammer (Ewooo eh) Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh) Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh) Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh) Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh) Ewo eyo (Ewooo eh) Ewo ooo (Ewooo eh) Ewo eyo e (Ewooo eh) Ewooo (Ewooo eh) Na only God know (Ewooo eh) Na him dey give job io (Ewooo eh) And dey give money o (Ewooo eh) Give you wife and give pikin (Ewooo eh) And give beta husband o (Ewooo eh) Follow me thank God oo For Style Plus io Baba God don do am oo ewooo eh Ахах, поехали Ах эх эх Ах эх эх Ах эх эх Да о (Эуу эх) Стиль Плюс ио (Эуу эх) Мекойо (Эуу эх) Мы не придём снова ио (Эуу эх) Доверься Богу эх Верь в Бога эх Доверься Богу эх Омо, верь в Бога эх Только Бог знает, кто зарабатывает деньги о (Только Бог знает, только Бог знает) Только Бог знает, где твоё тело боли о (Только Бог знает, только Бог знает) Я знаю, когда ты страдаешь (Эуу эх) Я знаю, когда ты идёшь молотом (Эуу эх) Всё, что ты получаешь, заставляешь благодарить Бога о (Эуу эх) Всё, что ты хочешь, заставляешь просить Бога о (Эуу эх) Мои люди набираются смелости о Мы знаем, что иногда им тяжело io Будь ты в Найдже или за границей io Мы знаем, что выжить нелегко ooo Некоторые люди хотят пойти в школу io Но они не получают денег Они идут по дороге страданий Люди, которые ходят в школу io Мы предполагаем, что получим деньги Следуйте по дороге трудностей am Но если вы верите в папу Бога io Работа и деньги скоро придут io Вы перестанете плакать и начнете смеяться io В свое время, потому что только Бог знает Только Бог знает, кто будет зарабатывать деньги o (Только Бог знает, только Бог знает) Только Бог знает, где вы будете зарабатывать деньги o (Только Бог знает, только Бог знает) Я знаю, когда вы страдаете (Фууу эх) Я знаю, когда вы идете молотом (Фууу эх) Все, что вы получаете, заставляет вас благодарить Бога o (Фууу эх) Все, что вы хотите, заставляет вас просить Бога o (Фууу эх) Мои люди заставляют вас слышать me o Потому что они делают это, они не боятся меня o Ты видишь деньги, которые получает твой брат io Ты приходишь, завидуешь шокото и шерту io Некоторые люди хотят сбить тебя с толку o Ты идешь, видишь их деньги Иди и начинай суетиться Не позволяй им использовать тебя o Они идут играть с тобой, корни Иди и начинай проклинать тебя Но если ты веришь в папу Бога io Плохие плохие люди идут все бегут io Ты идешь, чтобы перестать суетиться и начать пузыриться o В Божье время, потому что только Бог знает Только Бог знает, кто будет зарабатывать деньги o (Только Бог знает, только Бог знает) Только Бог, где твое тело боли o (Только Бог знает, только Бог знает) Я знаю, когда ты страдаешь (Фууу э) Я знаю, когда ты идешь молотом (Фууу э) Все, что ты получаешь, заставляет тебя благодарить Бога o (Фууу eh) Все, что ты хочешь, заставит тебя просить Бога o (Ewooo eh) Eyooo eh Если ты веришь в Бога eh (Eyooo eh) Следуй за мной, пой eh (Eyooo eh) Все приходят и поют eh (Eyooo eh ohoo) Доверяй Богу ehh Верь в Бога ehh Доверяй Богу ehh Омо, верь в Бога ehh Я знаю, что происходит у тебя в голове Ты думаешь, что у тебя заканчивается время У твоего друга есть дом и шикарная машина Ты чувствуешь, что ты так сильно отстал Но пока пчелы производят свой мед eh Нет, так что ты идешь и зарабатываешь свои деньги eh И если ты веришь в Бога Омо, он приведет тебя на вершину Омо, празднуй и танцуй io Не позволяй никому изменить тебя oo Только Бог дает тебе билет io Потому что только Бог знает Только Бог знает, кто пойти и заработать денег (только Бог знает, только Бог знает) Только Бог, где твое тело болит (только Бог знает, только Бог знает) Я знаю, когда ты страдаешь (Фууу э) Я знаю, когда ты идешь молотом (Фууу э) Все, что ты получаешь, заставляет тебя благодарить Бога (Фууу э) Все, что ты хочешь, заставляет тебя просить Бога (Фуу э) Все, что ты получаешь, заставляет тебя благодарить Бога (Фуу э) Все, что ты хочешь, заставляет тебя просить Бога (Фуу э) Эй, эй (Фуу э) Эй, ооо (Фуу э) Эй, эй, э (Фуу э) Эй (Фуу э) Только Бог знает (Фуу э) Они дают работу (Фуу э) И они дают деньги (Фуу э) Дать тебе жена и дай пикин (Фууу эх) И дай бета муж о (Фууу эх) Следуй за мной, слава Богу оо За Стиль Плюс ио Баба Бог не делай меня оо эуу эх Опрос: Верный ли текст песни? ДаНет Вконтакте Facebook Мой мир Одноклассники Google+ | |